Clemzy ft Ajebo Hustlers – 2AM In Da Club
Clemzy ft Ajebo Hustlers – 2AM In Da Club Mp3 Audio DownloaD. a Multi-talented Nigerian recording artiste and vibes machine – Clemzy is here with a brand new Naija Afrobeat song tagged – 2AM In Da Club, a free Mp3 Download.
2AM In Da Club Lyrics by Clemzy
Ehen
Oh no no no no no
It’s 2 am in da club
Me I don wurumanya my eyes been dey pop
Got a likkle ice with e shayo for my cup
Girlie whine slow rubb me with you big trunk
Hmmm…
Burst the socket open make I plug
You dey burst my logo girlie would you give it up
Girlie inside your lungu I wan know wetin dey sup
Girlie for tree na your fruit I want to pluck..pluck
Any kpararam now
Me I no wan hear say this thing e dey pain me oo
Any kpararam now
Me I know wan hear say the girlie come dey tell me no oo
Any kpararam now
Me I no wan hear say this thing e dey pain e me ooo
Any kpararam now
Me I no wan hear say the girlie come dey tell me no o0
Kpos
She say i chop i no pay
As a bros i know say i be celeb i gas cough the whole bay
Omo love e no dey
But we made love the whole day we jollof we foreplay she no let me commot the whole day
Omo my eye don dutty
Abena you go kpai somebody my eye don dutty
She speak awka ibom for me
Cook egusi edikaikong for me
It’s 2 am in da club
Me I don wurumanya my eyes been dey pop
Got a likkle ice with e shayo for my cup
Girlie whine slow rubb me with you big trunk
Hmmm…burst the socket open make I plug
You dey burst my logo girlie would you give it up
Girlie inside your lungu I wan know wetin dey sup
Girlie for tree na your fruit I want to pluck..pluck
Any kpararam now
Me I no wan hear say this thing e dey pain me oo
Any kpararam now
Me I know wan hear say the girlie come dey tell me no oo
Any kpararam now
Me I no wan hear say this thing e dey pain e me ooo
Any kpararam now
Me I no wan hear say the girlie come dey tell me no oo
Kpos lifestyle
Make way bad boys coming through
Clemzy bring d hit ooooo oh no no no
No no no no oooooooo
Oh lo lo lo , lo lo lo ooooooo
2AM In Da Club by Clemzy features talented Nigerian singer – Ajebo Hustlers, who added some vibes to the song.
Listen, stream, and Download Mp3 below and share it;